It's not of him that willeth nor runneth
But of God that showeth Mercy
Up Chelsea @ChelseaFC
The best is yet to come
Whatever or whoever left was a lesson
The one coming is a blessing
#ElonMusk #Perfect10LinersAfterParty #TheWhiteLotus #PURIKUxBUS
I no no who advice sister Nkechi to sing 🎤 GOD of Elijah send down fire 🔥
Heat wan kill everybody for the country
Even Nepa sef no gree bring light 💡 and we suppose dey Band A asheh na Band heat wey dey like this 🤦 🤦🤦🤦
Oluwa shanu 🙏
Khrisyarn retweeted
Incase you haven't heard.
I am here to inform you that Chimamanda Adichie just gave birth to a set of twins at age 47 ❤️.
Khrisyarn retweeted
No Nigerian will pass without liking and retweeting this picture of Ademola Lookman 😍💚💚
You never observe say na only okada man 👨 go carry him side chick, ride pass him wife shop and she no go suspect, because she feel say na customer 😂😂😂😂 chai inside life
#earthquake #FreeAoko #LaCasaDeLosFamososMx
If you're seeing this tweet and I have once or twice asked you to keep the change
Abeg no vex I need the change now
E get as this side be
I dey wait make I no change am for you abeg 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
#4thofJuly #Elections2024 #ENHYPEN
Ladies like to snap pictures for gate
But to marry a gate man na wahala
😂😂😂😂😂
#CHIVID024 #firstdatesgr #Kalki #RejectFinanceBill
Don't let anyone deceive you, there's no relationship without money 💰
Even the one with God. we still dey drop offering and tithe 😂😂😂😂😂
I come in peace ✌️
TGIF 🥰
#EspañaItalia #AmloNarcoLadronMentiroso #FeelTheVibes
Rat enter your house
Marry, born pikin , even the pikin don dey go school for your house
and you still dey single
Chai 🙈
Shame no dey catch you 😂😂😂😂😂
#BBLDRIZZY #bbldrizzybeatgiveaway #Helldivers2











