Ray retweeted
You wey Delap score, you no special at all
Na Mallorca, Madrid and Osasuna you fit dey gas for, if I catch your mama 100 times I go beat you 100 times ๐๐๐
He turn back go meet ham like โwhy lil bro dey look me like that, wetin you wan do???โ๐๐๐๐
ูููุงุณ ูุงู
ูุทูุทู ุนูู ูุงู
ูู ูููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููููู ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
Replying to @Emmyrald4u
Oga gavi nah dog. No be today I don dey talk ham and no be you go stop me.
I no like many Barca players but I no call them dog. But you see that Gavi? Nah wetin he be be that.
Replying to @Adeyeemoo @Nurse_Lekan
Nah only Madrid be the only team wey dem make dem feel say dem special. The Bayern that knocked me out last season if it was them they would get knocked out too infect I put up a better fight than they ever will
Chelsea actually hit the net 7 times that day๐ญ
Naso me sef beat am 3-0 he no get lie wey them no lie to try gaslight us
โThe game was balanced before the red cardโ
โYamal wasnโt fitโ
โMy midfield wasnโt completeโ
โAraujo gave you mouth to talkโ
โRaphinha was just coming back from injuryโ
โFerran was wastefulโ
Them no go ever admit say you beat them fair and square๐๐๐
Atletico own nah referee๐๐๐
Naso me sef beat am 3-0 he no get lie wey them no lie to try gaslight us
โThe game was balanced before the red cardโ
โYamal wasnโt fitโ
โMy midfield wasnโt completeโ
โAraujo gave you mouth to talkโ
โRaphinha was just coming back from injuryโ
โFerran was wastefulโ
Them no go ever admit say you beat them fair and square๐๐๐
Ray retweeted
Na your team good pass for this world. For 12 years now na wetin you dey tell us but you never win UCL
A team that made your gk had 10 saves played you like kids dfkm. Your gk did his job yes but they played you like kids dfkm, what do you mean by we played each other๐๐๐
Bring any Ligue 1 match team vs PSG where their gk had 10 saves๐
Replying to @Emmyrald4u
Una go dey talk say nah everybody hate Una but no be true.๐ you guys just make the work too easy






