Handrail steel site constructor 👨🏾‍🏭 Car Park Installation 🚘 FCBarcelona 💙❤️ ⚽ YBNL 🎶 Hustler 💪🏽

Earth
Joined January 2025
Elevate your space and transform your environment with my specialized expertise in stainless steel handrails, car park solutions, and glass installations. Share my details online and offline for premium craftsmanship 🤖🤖⚡️ I'm in Lagos but can go anywhere in the country 🧤🚀
7
110
4
120
205,067
Na 4 goals i need from you
Galatasaray vs Barça. The Istanbul Showdown.
13
Wetin person fit get from here
The Champions League returns 😤 #UCL
1
56
Airtel wey I trust dey fumble me this night
1
74
He don first start with L 😂😂
a tough run of fixtures una. i am winning all. six wins and three cleansheets.
40
Another day to chase dreams 💫
1
27
Last 3 games for ticket na the hardest
1
1
421
3 straight away matches
Locked in for what's next.
1
4
140
Troyes Marseille. Over 1.5 1.19 dey play 0-0 ht and the match no even be like goals go dey. Dem don really spoil odds for us
3
158
Laliga clubs better pass Italian clubs by far. More reason why Italy national team has been bad
1
4
106
Epl fans go don rush tweet for all these city goals if na Barca score them 🤣🤣 Una no real at all 😂
52
DOKU. Best winger in epl
44
Na araujo cause this gravenberch red
2
1
5
427
Haaland don miss goal
53
I expected wirtz to have good football brain. But he's been so poor
1
3
84
Epl fans sabi hype sha. Dem dey try cos who no dey watch their games go think say Na real yarns dem dey talk 😂
1
78
Fire 🔥
Nuno Tavares. WOW. 🤯🇵🇹
69
Barca go sha don pop goal Chai 😂😂😂😂
1
52
These players are not good individually
1
54
Liverpool suppose don score
49