Khalifa🩻 (@ItsCroozi) header
Khalifa🩻 (@ItsCroozi) profile picture

So calm I’m reeking of zen.

My zone
Joined April 2018
Photo by Khalifa🩻 (@ItsCroozi)Photo by Khalifa🩻 (@ItsCroozi)Photo by Khalifa🩻 (@ItsCroozi)Photo by Khalifa🩻 (@ItsCroozi)Photo by Khalifa🩻 (@ItsCroozi)Photo by Khalifa🩻 (@ItsCroozi)
So the vulnerable wey I vulnerable no dey enough for that relief fund?
50
Khalifa🩻 retweeted
Did y'all vote for blue isreal or red isreal today?
612
8,167
391
77,920
1,625,729
If you be bigot abeg unfollow me feel free sef block me , I no dey like follow pmp una dey muzz me .
1
2
22
Man U do comeback keh make my papa no call me this night o
1
4
225
An invasion seems far fetched sha but they can do some serious damage
The Houthi ground forces have invaded Saudi Arabia what a mess the Saudis have gotten themselves into unbelievable
1
217
Roma 2up joor go fucking ballllllllllll
155
“Where did I meet you?”😭😭
🚨 Newly appointed Inter Lagos Head Coach Banjo goes mental at a journalist who asked him if he thinks his job at the club is at RISK after two games 😭😂
192
I fit swear say e no offer pass 20k per month😭
Speed Darlington say he don tire to dey wash shoes, nobody gree serve as his boy😭😭😫
176
Nogo put your papa for problem o
“Ifoti ma pa daddy eh” Ti e ba ti bere sin fa gbo bayi,una dey feel like Mike Tyson 😂 That’s how that guy came to tell me nonsense the other day, make I no follow am talk wetin I talk again next 😂 I told him shey because you don pierce your ears? 😂😂 Big boy!
216
Thank you for this update
NDLEA at the entrance of Gwarinpa🫠
6
3
74
5,774
Nah colos e dey smoke nothing you fit tell me
your mother inlaw watching you get married to her son that chases them with knife when he smokes weed.
1
156
Khalifa🩻 retweeted
Allah ya tsine wa APC in and out, through and through.
10
142
16
360
9,661
🤣🤣🤣oh lord
So many times I dey show my 2 sons my preek, make them take know say na wetin turn to them be that. Make them use their head, make them no go lose guard me. E get why be say na my main name them dey use as surname, kids of nowadays dey grow faster now them need good orientation.
114
Maybe nah my eye but the babes pretty na
of all the people that will cast you, it’s HUNNAYYYYY😭😭😭😭💔💔
8
4
1
66
18,870
E no get format wey I no fit sight from a mile away, nah either I chest am or dodge but don’t worry I know
1
4
355
Tag am, abi you dey fear?
Them Dey troll me guy wey Dey go around Dey knack 15 year olds too Dey try join? Nigga sit for one side ooh
5
749
Haii, if una see wetin I dey use bomb all these ones nah play
“Hello babygirl” this reminds me of “Hi softgirl”😭. Men, If you want to dm a woman, i promise you just “Hello” is okay
1
1
357
Khalifa🩻 retweeted
things wey women dey talk, you nor go really grasp the magnitude of the stupidity inside am until man talk am.
1,732
47,903
3,208
95,636
7,090,574
You see those parent tell pikin tie smoke for me skits wey Zicoboy dey do, forget future e dey already sup for this Abj
1
11
317