country dey spoil you dey use money vote for Ronaldo Balon d'or ðŸ˜
how tinubu Wan take believe us 😂
@0xibro34io I first think say this is your account 🙌
Replying to @CREWdh1 @Benking443
crocs wey no send them, if they reach jin kaba, ẹ no go sad
una dey buy vote for balon d'or now?
this is about the richest fan base Oo, justice for poor man na ðŸ˜ðŸ’”
Replying to @FCBarcelona
ragebait or engagement bait done successfully, lol
things you do when you don't have a job 💔
someone should employ me abeg 🙂
I build culture-aware, performance-focused, intuitive software applications
Replying to @mumeenart
I will just run to Zimbabwe
I no fit spend life for this country still come enter hell fire, all Nigerians should go to paradise straight cos what is more hellier than life in Nigeria?
Replying to @nottoju
I think this shii is intentional cos why now
crazy heatwave and grid dey spoil, I believe these people are experimenting with our lives, maybe Nigeria is some research ground, cos this ain't normal
Replying to @_oluwatomiisin
fr, that's one big spend itself


