Someone should please show me that clip of An Arsenal fan laughing at Mac Allister after that Missed Header
😂🤣😂
Open X!
Look for Man utd,Chelsea&Man city fans Post!!
Laugh at them!!
Log out!
Rinse&Repeat!!
As money no dey dey to Enjoy the weekend,make I use this one Hold body
This weekend too sweet as an Arsenal fan❤️❤️😆😂
#COYG
ATP na wetin Nigeria need be this.. Omo this Tribalism is getting out of hand cuz how do someone openly say He doesn’t care about Good Governance, and rather support his fellow Yoruba ?
Replying to @demetrius3244
Make Yoruba & Hausa just become North Nigeria and then the south & the East become South Nigeria, like North & South Korea. E go gel
E b like na your BF Don jazzy pick, so youself wan go join am.. No worry I go help you Facilitate am @davido
This quoted post is unavailable.
Omo Nigeria just has to Work oo..
Una when dey support Bad Government, Like play Like play everything dey spoil dey Go oo..
No be Politicians go Suffer for Future o.. Na we Common MEN.
Before you Marry a Woman, check her Whoremeter ..Find out if she has done OS or Abortion, also make sure to check if she has been Graped. You don’t want to End up with a Mentally Disturbed Woman..
This Night don make me realize say I no be introvert.. Na Lagos Humble me to be introvert sha😂🤣😂
I wonder wetin Paris go turn me into 🤔🤔
From this to this
😂😂
xitter.cf/_asiwajulerry/status/2… xitter.cf/_asiwajulerry/status/2…
If I D!e Poor,me and God go get better problem on the Last Day o..
Cuz na Me go first Judge am,before him go Judge Me..
Story of my Life RN..
Worse part be say na only Loan app dey call ..
Na who I fit help I dey reason like this ..
The Team played very Poor today, but trying to single Out KAI and VICTOR as the problem..
Just shows you all,how bitter and clueless you all are..
You Arsenal Fans are given our rivals receipts to banter our players..
For God sake, you’re ruining this Club











