@wideworldxander

Manchester united 🛑 Messi 🐐 Music🎵

Lagos, Nigeria
Joined January 2026
God abeg add me for lineup, I don too watch my mates ball
1,025
17,890
2,839
58,219
3,571,707
Mr Presh for president 🙂‍↔️
1
19
And if you find someone genuine Please keep them Apologize when you’re wrong Make up when you fight Cause nothing dey outside again really
86
112
28
577
23,733
Na Rashford kill Mohbad
1
38
Bundan 5 yıl sonra evlisin. İstediğin eve sahipsin. İyi bir işin var. Çocukların uyuyor. Sen ve eşin koltukta oturmuş sohbet ediyorsunuz. Dışarıda yağmur yağıyor ve yarın cumartesi.
life, please get better.
288
6,899
486
70,009
2,909,155
The last time Davido posted one link i clicked the link & it redirect me to my Opay I’m scared of that niqqa fr
94
342
32
3,943
72,240
Na definitely planned stunt be this cause i no fit ever believe say man fit mumu like this.. person wey rich for that matter E worry mind
BASED ON SAY DEM KNOW SAY SOCIETY GO SAY “NA BECAUSE OF WOMAN” UNFORTUNATELY ME I NO BE SOCIETY I LOVE MY WOMAN AND I GO DIE FOR AM IF NEED BE NASO JESUS TALK SAY MAKE WE RUN AM. IF YOU NO FIT DIE FOR YOUR BABE, NO WAM ME I FIT DIE FOR AM. LIKE SAY WOMAN NA OBJECT. SAME PEOPLE GO SAY DEM LOVE THEIR MAMA PASS THEIR PAPA. WORLD PEOPLE.
1
38
Xander retweeted
iphone 17 pro! c400 passport 50m+ for aza Good health & long life. nothing wey God no fit do.
351
2,803
244
17,740
514,027
Una too Evil for this app 😈 😭
35
61
1
72
892
This my babe wan take my life💔
2
2
67
One day I’ll play in the UCL and my picture will also be posted by this handle /
508
1,619
75
17,045
264,721
See materials wey una drop, God save Onana say he don go Transepon
3
47
When you’re playing a song around your rich friends and it starts with “TrendyBeatz.com.”
14
86
4
826
16,078
Ronaldo and Pedro Neto if Portugal is a serious team
2
30
CR7 when asked why he doesn’t have a world cup
1
40
Your babe after spending one semester in Fuoye
1
113
Omo💔
I’ve found love in Iseyin Nysc camp Bye bye streets, its been a good ride
2
34
Some of these girls think all guys are cheap, wdym you want to sleep with me for 5k Anyways climb bed
1
2
71
🚨 Ronaldo has started learning to sing so he can appear in the 2030 World Cup final.
743
4,860
326
66,481
1,109,959