chill 🥶

heaven
Joined September 2026
Do your best and do the rest
2
Real pain is always inside the body 😤
5
SWAGUU 🔥🔥🔥
1
8
Nah dem dey use bible cover face
You see those people wey deh always post bible verse for this X, fear them.
1
10
The sickness for don kill me
If sex was a medicine, would you get sick? 😏
1
9
Hard work without correct info omo e go really hard for you o
2
8
Wetting dey pain me be say nah for night dem serve me breakfast 😭💔😂😅
7
I'll take 2027 seriously no be waiting you talk last year
5
E no bad if you start am
I just wish human beings could just walk around naked .
6
I'm always happy when I'm with you, don leave me follow who get 18pro
1
1
14
Naw are days people no dey pray to God nah beg dem dey beg God
1
2
21
Omo I don dey beg God since this month start
Just one big win to wrap up the year🤲🏽🛐
1
3
25
Health is wealth omo this my health no good o
1
2
16
Nah money just remain to make me 10/10 Nigga
1
1
13
Heaven help those who help them self Heaven I never help my self reach ?
1
2
14
OS to the world 🌍
1
2
11
Until you take a loss make you no see any win
Sometimes you take a loss, for a bigger win.
1
3
18
Poor man dey set alarm 😪
1
2
16
We will get there buy his Grace
Still far from my best
1
3
26
Lack of funds dey cause depression
1
3
17