OAP

Lagos, Nigeria
Joined June 2018
😂 If I hear say dem no go dance crase comot from bodi when that jam drops 💃 Who kill the dance pass: @papitowazobiafm x @Big_Adaku x @iam_seyene or @nwayiocha_1 Oya #chookmouth #tgif mood don start ooo #wazobiafm951 #dance #tgif #explore #explorer #trend #trending #discover
14
10
51
Papito Wazobiafm retweeted
Our next guest artiste on the #CloutMax Radio Show will be live tomorrow with @iamDo2dtun at 7pm on @CoolFMNigeria @CoolFMPH @CoolFMKano and @papitowazobiafm at 8pm on @Wazobia_FM Tune in every Saturday to join the conversation ⚡️ Reach Out, Get Clout! 🚀 #CloutAfrica
7
1
28
Papito Wazobiafm retweeted
We are excited to announce that the Clout Max radio show will air across 4 stations nationwide! 🚀🚀 Join @iamDo2dtun at 7pm on @CoolFMNigeria and @papitowazobiafm at 8pm on @Wazobia_FM every Saturday as they take over the Clout Max show Get started on clout.ng
6
28
We don set to lite up your #sundae nite like say sun 🌞 dey do nite shift . So Join @papitowazobiafm x @generaldjindo x @nkubiofficial on top #sundaemedemede @ 8pm sharp . We go do prank, sing along and plenty comedy for you to #medelise dis sundae Oya make we go #chookmouth
2
4
36
Post am ontop Instagram and tag @TheRepublikans with #RepublikansWatchAlong we go come choose the Video wey sweet us pass! MAKE I HEAR YOU SAY YEA YEA!!! 😉
1
2
5
Dis wan no be regular!!! We dey give 6 pipu opportunate to watch @uefachampionsleague final live with #therepublikans: @papitowazobiafm x @buchi_laba x @timirhema x @officialsuo x @iamsexyjoe x @sawadinho1 Make I hear you say yea yea 😉
1
6
15
On top #ClubWazobia Tonite For 10:30pm Catch @generaldjindo x @papitowazobiafm As Dem Go Make You #shedibalabala #shedibololo so no miss where the gbedu dey loud!!! 💃 #shedibalabalachallenge #shedibolobolochallenge #chookmouth #wazobiafmlagos #wazobiafm951
5
3
17
Anoda #tgif don show and @generaldjindo x @papitowazobiafm don ready to tear down the roof with gbedu wey dey loud on top #clubwazobia @ 10:30pm sharp today . No miss the energy, the vibes and rhythm becos even @caramel_sugarxx never recover from am 😂 . #clubwazobiafm
2
6
Which club go finish top 4 for #epl? Follow @timirhema x @buchi_laba x @iamsexyjoe x @papitowazobiafm pieces ds yarns ontop #euroballyarns podcast Click dis link 👉🏼 youtu.be/OuFia14Pnu0 to watch full video nd subscribe to Football Republik Ng #footballrepublikpodcast
7
12
Come see as @papitowazobiafm x @generaldjindo dey contest to be the “RIGHT HAND MAN” of the BOSS LADY herself @realchechesmith on top #OgaMadam show . Make we start to dey VOTE 🗳 by replying this tweet with dia handle becos na your hand e dey ooo . LET THE BATTLE BEGIN 😤
3
2
6
We sabi say una wan #chookmouth for the flopos wey happen for @arsenal and @ManUtd games yesterday Na why @papitowazobiafm don station for 2pm sharp on top @wazobiafmlagos to give una opportunate to yarn your mind
1
1
6
Rate @wizkidayo leg work In #GingerVideoPremiere Retweet for dope Like 👍 for just there
2
2
12
🚨 New @wizkidayo album ‘Made In Lagos’ ft. Skepta, Burna Boy, Damian Marley, HER, Ella Mai & more Out now on all platforms 🇳🇬🦅
1
7
34
More New Music Out 🔊 Anderson .Paak - Jewelz Saint JHn - Gorgeous Trey Songz - Back Home Headie One - EDNA Album Aya Nakamura - Doudou Reason - New Beginnings Album Blocboy JB - Fatboy Album Travis Scott - Franchise (Remix) ft. Future
1
1
Trippie Redd - Sleepy Hollow Benny The Butcher, Lil Wayne, Big Sean - Timeless King Von - I Am What I Am ft. Fivio Foreign Reason - New Beginnings (album) Russ - Paid Off Takeoff - All Time High Famous Dex - Diana (album) Denzel Curry - Live From The Abyss
2