😎ICEBOSS🇳🇬 retweeted
The person wey borrow me money for blue tick don dey threaten me 😭😭😭
Elon,abeg monetize me naw😭😭
😎ICEBOSS🇳🇬 retweeted
"Bring your money, let me keep it for you."
African parents was the first forex trader i knew
😎ICEBOSS🇳🇬 retweeted
What can I do for MTN to get 10years unlimited data please? They want to collect cloth from my neck😹
😎ICEBOSS🇳🇬 retweeted
Una no tell me sey una don dey do PR and AD with 1,600 followers,
I just dey waste my 2,500 fam.






















