2,000,0000 naira give away 🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥🔥
In the morning I’ll be posting a picture of a supposed car dealer that tells people he sells cars and then when they pay him for car he will use the money to play casino and sport bet …….. He has gone into hiding. But I will post a 2millon naira bounty on his head…. I and a few others are victim of his fraud …… WHEN I POST THE N2,000,000 bounty, anyone that knows him and his family should reach out …

Try trek pass amino Kano crescent 🌙 Wuse 2, Abuja just around that beer 🍺 barn from 9pm….. the ones wey get all this shape pass her come even fine pass her Dey charge 50k for short time for there ……. Woman na achievement wey person dey bag ?🤣🤣🤣🤣🤣una really dey crase for this X..
You wey be say your family greatest loss na the mistake wey your mama take conceive you na em get data to comment for my post?🤣🤣🤣🤣🤣 better go and work 🤣🤣🤣
Replying to @ghostedit247
Guy you be bloody fool idiot you wey your highest win na 700k wey you win since July idiot. Poor fool feeling funky
Because you use 300 naira win 33million wey no reach buy better ROLEX wristwatch ⌚️ you unfollow everyone 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 and 24,000 people dey follow am and still counting 🤣🤣🤣🤣🤣🤣Una no really get respect for una self for this X 🤣🤣🤣🤣🤣🤣
You don do fling with more than 15boys then fuck all of them without relationship ooo… now e don reach my turn make we fuck, you dey say you want to settle down with me….. you are inlove with me ….. be like sey them never block you before Chidima🤣🤣🤣🤣🤣