@f___castle

Family first .💯 @chelsea 💙💙

Joined April 2025
No worry she go beg you because of this nonsense she do
Nothing dey pain me pass the champions league matches wey I go miss cos of this injury wey I pick up for international friendlies 💔
61
Omo una just dey dm mid babes for this app 😹😹😹
Please let’s not do this, don’t make me post more dms🤣.
20
!!!! 😌
Is this any different from what some women come onhere to tweet and get dragged for it?😂😂
17
Omo you sabi sniper before ?? 👀😂
Online la wa sha
102
🙄🙄😂
Replying to @residentbabyboy
“You must be useful” He real seh.
10
Omo you self no believe am 😹😹
Replying to @residentbabyboy
Sorry for the laugh Sniper is dropping advice ke
29
35
738
168
4,896
403,062
E don cast !!!! 😂😂😂😭
49
To enter girl dm for this app dey hard me 😂 before them post my dm for TL
14
Sniper on TL 😂😂
14
Na why I no dey enter any girl dm
Dem go too drag snipes this night 😭😭😭 wtf are those texts, why girls de quick expose private conversations for this twitter sef. He no even drag the babe
94
Frankie retweeted
Dem go too drag snipes this night 😭😭😭 wtf are those texts, why girls de quick expose private conversations for this twitter sef. He no even drag the babe
64
173
15
2,359
67,705
Frankie retweeted
Sniper na worst scout than Amorim dawg 😭😭😭
105
146
60
1,510
162,159
Frankie retweeted
Sniper na worst scout than Amorim dawg 😭😭😭
13
39
10
416
88,645
That guy go don message different girls for dm because say he won suck toto 😹😹
Sniper na worst scout than Amorim dawg 😭😭😭
315
Allow 😹😹😹
Replying to @auntykkk_
Jesus Christ of akure 😭
18
😹😹
Replying to @auntykkk_
“Buy am, if e no last, return am.” Ahh line.😭😭😭😭😭
1
1
42