Sneaky link do me 10m say make I go barb,shey I no go leave my babe like this #lagoslife
رِدْوَانُ الله retweeted
Consistency isn’t exciting while you are doing it. The real magic is looking back and realizing the small things you kept doing quietly changed your life.
رِدْوَانُ الله retweeted
Replying to @coded_boss2000
Or na the day wey me and YB Dey come from Havenda go play Sunday set
Wey jersey and hose still Dey our body with sweat o
Dem still chase us
Yahya fall
My phone drop
Them carry am u remember na
This people legit drove us far away from tanke to some bush like that,and told us to cooperate with them or we might not be able to go back to our hostel.wetin muzz me na the part wey one of the officers brought out riz and colos,molled up and smoke that shit right in front of us
Ilorin 2023
@coded_boss2000 and RhadoBankz been wan go chow for Iya Angel side
Those bastard popo enter our street nab them
Offer my boys colos to smoke join collect around 300k or so
You remember
رِدْوَانُ الله retweeted
Ilorin 2023
@coded_boss2000 and RhadoBankz been wan go chow for Iya Angel side
Those bastard popo enter our street nab them
Offer my boys colos to smoke join collect around 300k or so
You remember

















