burna🦅 (@burnag225) header
burna🦅 (@burnag225) profile picture

hi bad

Joined June 2023
Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)Photo by burna🦅 (@burnag225)
the energy wey i carry put for love, if i use am learn mechanic i for don sabi repair train.
1
1
3
1,708
immediately you tell nigeria girl. i love you she become cashless, phoneless, dataless, useless, and other less.😂😮
26
i remember when advice full my mouth.
11
omo i fit count how many times i enjoy this year 😭
15
harddd moving with motion.
1
41
u no get work but u de pay for girl to learn work me: the guy de invest😂
43
younstar never lose.
28
na rich man dey follow diet oh I just dey chop anything i see make I no die yet💔😂
24
na only for Naija you go see person dey vex because you no give am your money, your own money oo🙂‍↕️
1
21
really i'm chasing a better life i don’t really gaf who fw me and who dont nm.
17
just de on soft…no do too much
14
omo my next life na God i wan do.
1
17
the remaining love wey dey my heart na for my children.
23
"if i knew what i know now i would've never tried to fit in". sucks🥲
1
20
rest if you get tired. the people you are being strong for will move on quickly if you die!
24
you go see sign,before wonders so use your head!
24
2 months to christmas..Jesus help me beg your daddy naw😂😭
20
what a waste of my day 💔
24
if you do good $50😭 if you do bad $10k😹
22
hardd timess
1
1
23
once you guide brutal oo🤬
19