Road Runner(Rr) retweeted
GOD ABEG MAKE I BE THE FIRST PERSON FOR MY BLOOD 🩸 LINE TO GET PRIVATE JET 🛩️ 🙏🙏
In 2016, some people carry police come our house to arrest my papa, Dem enter the house, dem no see am, meanwhile my papa dey inside the house and we dey see am clearly, 😹😂 Omo, juju is real o 😭🤣






