Blue for life 💙❤️ Kruiseaddict 🥀

In my head
Joined August 2022
dem drag davido because of his uncle but people no suppose dey drag the guy because “his mum is an adult that has control over her choices” 😂✌️
2
1
10
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
That guy, if he was someone that the mob doesn’t like Twitter NG would be having a field day with him, but but all of a sudden Twitter NG can apply logic that his mom is an adult and her choice isn’t his choice, LOL.
8
18
88
1,829
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
Who you wan leave Azula for? Your mama just deh destroy the lives of the youth and the future of the children of this nation💔 enkr
everybody go dey alright laslas love my mum everyday❤️
31
58
206
4,516
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
you fit curse seyi tinubu but i no fit curse ehiz, lmaoooo.
16
38
5
219
2,368
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
Being TL’s favorite means you can get away with almost anything
4
2
17
257
you sha no fit tell me say nar yesterday you just dey find out say your mama dey support APC
1
1
12
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
“If no be Tinubu wetin vini really get over me” but your mama na APC supporter, your mama too follow join hand with Tinubu spoil your life🥲
If no be Tinubu wetin Vini really get over me
20
53
210
4,005
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
suddenly una dey give logic say him mama na adult nd he no fit control her 🤣😂
16
42
8
237
4,087
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
if your “best mom in the world” na apc supporter, e no go better for you and your mama🙏
7
34
2
129
1,257
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
This India looking negga dey drag Tinubu online but he mama dey support am offline, lmao
22
37
90
796
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
We dey drag APC and tinubu everyday for this app, e reach that boy turn una say e no make sense bcos na twitter boy. E no go beta for all of una wey talk am 🙏🏽 No be people parents dey APC too?
23
65
2
200
2,402
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
“My mum is the best mum in the world” Who come get all this mama wey de support APC🤡🤧
17
29
174
1,337
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
Start your day with Qur’an 🖤
25
165
3
2,307
17,812
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
All the curses Buju rained on Ade. Amen 🙏🏽
everybody go dey alright laslas love my mum everyday❤️
29
62
278
6,762
“this thing no really go far”
in my opinion, this thing no really go far. the person your mom campaigned for is running for a House of Reps seat and might be her friend. that doesn't necessarily mean she supports Tinubu for president
2
3
63
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
i don leave everybody to god, unto the next
5
15
107
2,173
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
Imagine you pass away in 2 minutes and the reason you enter jannah 🤍 is because you shared the Quran🤍❤️👏
18
94
1
481
3,684
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
No wonder the boy never talks about the hardship in Nigeria. Him mama dey among people wey de spoil our 20s💔
66
119
7
1,211
17,910
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
Start your day with the Qur'an 💞😍🥰
3
48
455
2,604
Kruiselord 🦅❤️ retweeted
Good morning @SpursOfficial
54
87
15
464
11,153