Replying to @hoesluvvjason @_impelumi
But wait,Wetin dey worry una self?Una no dey think with una brain…..you think say,if your mama and papa no fuck dem go born you?tell me how god create you bro….ur mama carry you for 9 months, you dey talk say na god create you..Dem suppose dey slap una walahi
Replying to @sultanofvybezz
Wetin concern you if she wan post her bress,na you buy phone for her??if you no like am shift…leave the girl alone bruhh face your life…
Replying to @Maleekoyibo
Ahhh omo una get mind sha oh,man wey go fit born you na him you dey cause?na online we dey sha
Replying to @Meetrichy1
Na u know the kind women wey you dey follow sha
Replying to @JJExclusive1
But bro are you not tooo big for all this small pikin stuff,to dey set camera talk about person,when do yall get this comfortable
Replying to @Domax4life @iamtaylorjasmin
But the girl talk true,e no Dey hard that Carter to see person finish,e nor really get OT
Replying to @yyyyeed
The way you guys normalize people hating on someone relationship is crazy,can’t you let people have mistakes and learn from them??…omo una too dumb for this online fr
sam🇳🇬 retweeted
🚨#BREAKING: Absolutely ASTONISHING footage has emerged of 4 Black men RESCUING a White woman from an alleged KIDNAPPING.
The footage shows a man SHOVING a woman into the back of a vehicle while she screams for help.
The men rescue her from the car and then BEAT the alleged kidnapper.
sam🇳🇬 retweeted
Guy shares his experience after going on a date with a Nigeria feminist in the uk 😂😂💔
Dezz debunks all the allegations and lies Reggie laid against him saying that Reggie has always thought selfishly and crashes out on him for selling his iced out clover piece 😳🥀
“Like bro you blocked me you talked crazy to me you said f me dude family business is family business i’m not saying don’t be mad or feel the way how you feel or whatever but don’t take your trauma tell a little bit of truth and tell these outlandish lies”















