TRADER || MEMES Barcelona 💙❤️

tradingview
Joined September 2021
Pinned Tweet
GBPNZD TP HIT ✅✅✅ 1W-H4-H1
1
1
14
815
The market tasting your sweet SL after you've backtested for 40 days and 40 nights :
Why are there hardly any losses in backtests? 😅
1
2
15
405
Albert Einstein never calculate wetin i calculate this morning for this drawdown wey i dey for my prop firm account
1
6
180
You see as people dey break their trading rules and still hit tp If i join them now market go use me do example
10
5
39
532
E go be like breaking news.. Make dem no worry 😂😂
I de see all of unah Outlook now oh. everybody de bullish on Gold this week. oyana
1
1
171
You BLOW your trading account You con dey shout "WHY ME"? No o make the BLOWING leave you con do me
🤖 Made with AI
5
12
260
Thank God say profitability and unprofitablilty no dey show for fore head o If not ehh😂😂😂😂
2
7
182
Omoh.. Nothing wey my eye never see for this forex space 😭😭
2
11
396
You go fess think say i no dey profitable later you go con find out say na true
54
I never dey profitable see as i handsome If i con dey profitable cor
1
2
5
202
Never get attached to something that isn't yours Me getting attached to floating profits:
2
2
2
18
274
You see say now i dey swallow losses i no bother anyone When ur loosing streak come behave o
1
68
I wanna be profitable like you boss Me: Amen, but dey ready to suffer and cry blood fess o😂😂
3
12
233
All trading strategies have loosing streaks Wetin you dey do with all trading strategies self? How you take know? Who tell you to use all trading strategies? Ona dey do o😂
1
1
1
10
436