Joined May 2022
Omo na dis Dino be the real para boi 😳 Love your energy man 🤗 #2023PresidentialElection #presidentialelection2023result
5
4,033
All dis una election no concern me jor 😏 Make Trump Sha enter be my own make everything soft back 😩 #ElectionResult #CongratulationsObidatti #Obasanjo
1
6
4,508
Una don start again Abeg which of you use my PVC take file benefit 😏 FREEDOM IS COMING TOMORROW #Lagos #WhatsApp #Atiku
1
2
3,021
I will NEVER be broke in my life. 01/01/2023🔐.
2,845
6,264
355
25,017
12,557,435
Your Grandpa die you no post am o, Pele way you no Sabi him family die u done whatsapp to burial ground #Pele #enzofernandez #RIPPele
1,986
Retweet for Davido. Like for Wizkid
1
69
12
115
Twitter is simply the most interesting place on the Internet. That’s why you’re reading this tweet right now.
29,034
35,623
5,242
537,400
IMOLENIZATION 💡 #Tiff new music out soon
1,766
5,936
830
28,964
Talo yin ibo 🤣😫
My guy neva stop crying since 2020😂
Relationship way be say na me go still dey stress + debit, u go come still dey stress me before you gree 😏
1
Replying to @rutie_xx
Wetin u sef go do for him dm, abi u sef lyk spider
3
1
19
Wetin my phone dey chop monthly eehh me way get am gan no dey chop am for belle😥
3
With patience you can dig a well with spoon 🤗 Stop moving too fast ⏩
1