I'm funny

Joined March 2025
Include

Only show posts containing:

Exclude

Hide posts containing:

Time range
-
Minimum likes
Replying to @king_ella8
All this infect!0n Gang 😪
6
As I use my last money play sporty I die? Na only hungry won finish me😪🥹
5
Replying to @boniface_jrn
Football no favor you My brother life no end there Do your content the go If one door close the other go open
506
Replying to @official_Gegeh
I pity the sister behind
2
Replying to @TheDamiForeign
Na Dey one wey him father get money We Dey support for Nigeria ooo Nothing like who good or bigger
149
Replying to @it_Rutie
Omo after all this what if ochacho no notice you 😂
1
207
No musician be like @davido for this world me I never sabi am
1