The seed must grow regardless of the fact that it’s planted in stone.

Joined October 2023
Na so ❤️🦅
Even world president is waiting..... The album will go down as the greatest ever made 🔥❤️🦅
270
Manchester United never dey serious for this football thing
233
If I be billionaire I no go even get any social media account
273
In my head, I'm a gangster
244
Okay na
E better make I drink garri than to buy street food again
230
I no even sabi ride bicycle 😭😭
254
Na real estate and clothing brand be the new yahoo for Nigeria
1
192
Some people don mad but them till normal
1
1
253
Am a living example
70
Man of the year
183
Man U lose today
13
Girl wey dey 3 years serious relationship, use you as means of survival for she and her boyfriend you no know 😭😭😭😭
2
329
Baleba, Yoro, Cunha. That’s the tweet, the entire tweet.
244
Una go soon spoil this app finish for us
i rather leave all my family members than to stay away from Enori❤️😌
365
Carrick no fit carry us go anywhere The earlier una find that the better for una
1
232
That senior wey dey 29 no sabi
1
2
251
Fat don occupy where brain suppose dey for your head
Bruno Fernandes last season; 227 total crosses attempted 157 crosses missed 70 successful. First football Comedian.
103
E no go better for una if una spoil day
That matchday feeling ❤️
203