Biggest Lion 🦁 retweeted
My guy @akoipapi724 say if we fit carry reach 500 he go run giveaway, I let am know say my own people no dey follow because of giveaway. But still if he wan show love, e no bad sha so abeg make una help me follow am. 🙏 ❤️
Biggest Lion 🦁 retweeted
If Davido want make VDM stop to dey cry dey mention him name, make he just wire am like 100m for him NGO. Una go see say the bastard go stop all that ranting, na wetin them ratels go chop him dey find. Lol 😂
Biggest Lion 🦁 retweeted
Why do I have so much believe in him now? What really change? Hmm 🤔 there must be something about this man. Vote Peter Obi
Biggest Lion 🦁 retweeted
You still wan stop to dey play bet? How much this one wan lose for him life now wey he never recover from this win? God abeg 😩
Biggest Lion 🦁 retweeted
I overheard Asad one day when he dey warn Khalid say make he respect himself, say if no be him daddy wey him dey pity say he go don help am find one better slap. Lmao 😂 Khalid too dey oppress am, based on last born wey him be.
Biggest Lion 🦁 retweeted
E get one time wey be say 2k go cook better soup, still buy somethings come back from market and pay cab. But now that 2k no go even transport you go that market, talk more of buying anything. Omo 💔













