Vcrown👑 retweeted
My friends wey dey sing…
Them sabi oooo
I dey anticipate their greatness and breakthrough…
The ones wey dan dey push since sec school. The ones wey just start.
🥲
Replying to @otilorski
@otilorski
@VCrown01 you get one funny way of singing 😅❤️
He dey gbemi debe the style sweet that miss you bad😅❤️






