Thinker retweeted
Gilmore hear the amount Carterefe deh collect from Mary he shock, carter na better ripper 😂😂😂
Thinker retweeted
You no fit ever caught Matta unfresh Walahi 😂😂,how you go say make babe con greet you say you wan kn@come Oma kn@ck am and she call transport fare 400k and you talk say nah 50k you go help am add ,nah tha Eepe fun everybody dey always off me 😭😭😂😂😂
Thinker retweeted
I’ll never forget that night. Wizkid and Davido were going at each other, then Wizkid tweeted the names of his kids just to m0ck Davido’s late son. Davido was smart enough to catch it, then tweeted about his son and called him a LEGEND ❤️
- @wizkidayo you’re a terrible person🤡
Thinker retweeted
That Isaac Fayose no too bright. You see people wey dey actually suffer, people wey want good governance put their account number under your post, you no send them money, you send am give who dey work for Wike “to prove a point” . I just dey laugh.
Thinker retweeted
Shoutout to @davido for showing love on me and Carter’s video 🥹🥹🥹🔥
Thinker retweeted
Congrats to my brothers @SINARAMBO @B_RedHKN keep shinning! 🤞🏾🙏🏾😤
Thinker retweeted
That 52m wey I hear comot sleep for my eyes that yesterday 🤣💔vdm ee




























