No grind No grit No greatness🏆 Chicago's Son ❤️ and LCL fan 💙

Joined November 2024
I no follow una shout "Octobag" I just pray my Heavens are open this month and I shall receive heavy and abundant blessings and favour 🤲🏼🛐💥
3
15
46
648
Chisos Finish him 💀💀
1
2
27
This dog looks to dangerous My landlord no go green Me sef dey fear 😔
German shepherd for sale Bring your budget
20
Monaco and Arsenal why nau??? 💔💔💔
161
Z£R0 P∆₦IÇ retweeted
Omo my belle wan burst 😭😂😂😂😂😂😂
2
5
193
Z£R0 P∆₦IÇ retweeted
Babe : Why haven't you been picking my calls or responding to my texts since morning? Me : haywtwvwubwjabsgsjo Babe : What does this even mean? Or are you seeing other girls?? Me wey dey look my phone as e dey press itself 😔💔
2
3
8
135
Me up all night thinking of how to make millions 😔
5
46
I no dey even post again I just dey engage people tweets
2
1
10
116
Me scrolling through X rn 😒
2
6
62
Broooo
Starting to lose interest in tweeting
2
27
Oya no vex But you no single reach me sha 😤😤
1
32
All my efforts to get banger tweet just dey fail 😔🤧💔
1
8
78
Asap Rocky 😤 Exit of an icon Jhoor 😂😭
Gun on your lecturer head, name a rock..
6
80
Z£R0 P∆₦IÇ retweeted
List and explain extensively what's madness
3
1
10
325
Z£R0 P∆₦IÇ retweeted
You think you know pain Your data don finish mid div game wey u dey win
2
2
8
56
I buy sub for momo E dey show for the app But e no reflect for my MTN 😔🤧💔💔
2
2
23
329
It's so cold outside 😷💨
1
5
69
Send code mama
The way I’ve been flogging people with this setup ehn , even me I’m still surprised 💔😭 #efootball27
1
1
9
146
Betting no be way out jare Saturday night make I sell 1 kidney 🤧
1
3
42
Supamom 😍🤭❤️❤️❤️
1
2
28
Z£R0 P∆₦IÇ retweeted
what a season for the rook 🙂‍↕️ Sydney Taylor earns her first WNBA All-Rookie selection. congrats, @sydtay1or 💐
27
334
47
1,918
39,203