“Wey allow”
Replying to @ulxma
So Christian wae allow Muslim Muslim ticket are fools.
After all the religious politics played by APC
Them go sweet to watch gan this season
See hoops
This should be illegal mehn
PHILLY'S STARTING 5 COMBINED FOR 102 POINTS TO LEAD THEM TO THEIR 4th STRAIGHT WIN 🔔
MAXEY: 26 PTS
BROWN: 25 PTS
VJ: 21 PTS
LEBRON: 15 PTS
EMBIID: 15 PTS
The @sixers are 7-1 to start the season!
Imagine na Seyi vibez wey get mad street cred them mistake you for
You come dress and look like a celeb too
How many people you wan explain for?
When I still Dey tint my hair, I don enter person danfo before, I wan come down conductor say I be Ruger
He Dey prostrate Dey carry hand up, “baba I sabi you, you must bless me today”
E be like film
And that’s me inside danfo that looks nothing like Ruger
My hair was gold sef
Replying to @BlaqBonez @_Maani
See as you dey smile for here
Why didn’t you stop to address them that you’re not seyi vibez
Why did you come online to post Lagos agbero I’m not seyi vibez
You know wetin you dey do
She’s in the comments saying she didn’t know he was sick
You watched the video he said was gonna be his last video and didn’t know he was sick??















