
SM4LYF I'm an Arsenal fan, TATIBIJI (30BG), BL MLK jR #AOHT Kogite in Yen town
Rivers state
Joined May 2026
- Tweets6.8K
- Following3.6K
- Followers2.5K
- Likes5.2K
Pinned Tweet
Them day front
We go day back
Them day back we go front i
If them come day middle
Ayes go jump am pass
You're overthinking because you really care what happens next - you don't want to fail,and you don't want to let people down. But no amount of planning,worrying,or over-analyzing can give you control over what happens next.Breathe. Loosen your grip. Experience life as it comes.👌
IKV OF LKJ retweeted
Wake up in the morning I give my thanks to Jah!!! Aggressively and do the calms 😮💨
IKV OF LKJ retweeted
Omo but why girl go buy me fake shoe when she know say I no dey FUGA 🤷🏾♂️but that one no mean say I no go appreciate am because na her money she spend 😮💨
IKV OF LKJ retweeted
Smoking with all them @betybutr inside HBS 😮💨
IKV OF LKJ retweeted
Bruh nah after day 2 I remember say maggi no dey for the turkey stew wey I cook, which kind Cana HBS dey sell sef 😭💔






















