THIS VERY FEELING I RECOMMEND πΉπ»π»
-OLOFU - OPTIMIST - TOP MEMBAZ - ( AKPANCHALA ) β at Federal Capital Territory, Nigeria
TB with My Papa my Tutor @KidaKingin
NA ME GET JOY PASS, FOR THIS WORLD THAT DAY INFACT THROUGH OUT THAT WEEK π΅π΅.
TOP-MEMBAZ πΉππ½
I GET JOY FOR YOU, DIE!!! BABA-MI.
HOPE TO SEE YOU AGAIN AND PROUDLY DO MUSIC WITH YOU IN FLESH π«‘.
#TB #2022 #Abuja #Topmembaz
TB π Omo ehh! Truly!! NA GOD DEY CONVINCE!!! πͺπ½
ME and @Wiceonthis in JOS 2022. STUDIO BABIES π€©π
#TB #2022 #Jos #Abuja #Plasu
AKPANCHALA retweeted
If you want make your producer give u mad beats, invite another producer when una dey do session, them go dey go aura for aura and you go dey hear sounds wey go shock you.
AKPANCHALA retweeted
THEM TALK SAY ME
I DEY SINISTER
I BE CRIMINAL
THEY SEE ME LIKE GBOMOGBOMO
WEY DEY CARRY BINDIGA
IF I CHOP
NA TO CLEAN MOUTH
LIKE POLITICIAN
AKPOR DEY FOR MICROWAVE
I NO FIT EVER BURY AM
MY SENIOR MANCHI NA SAMURAI ππ
ASWEAR EESKAY IS THE BEST IN WORD PLAY RN. ABJ STAND UP.
EARLY MORNING, 06:30, OBOY COCK'S OUT πππ€¦πΎββοΈ β at Abuja, Nigeria




























