Good song only 👏
@MotionlordZeke
When did Spotify start censoring words. Please I want to hear the curse words on a song in peace. Wtf
yayi and bigsol no fool reach this guy fr. Na better werey
Back in Jss2 when our teacher catch one couple wey de kiss 😭 Na so them cast everybody wey de class. Once them call your name, you go point your babe then two of una go match come chop cane 😭
Wetin save me na school fees drive 😭😭
Them pursue me go house that Wednesday, then for evening informants burst me news. Guyy I just kuku skip school that week 😭😭😭
Na the only time wey I de grateful say my papa no guide 😂😂😂😂
Olodo fan base and artist 😂
Replying to @MotionlordZeke
Lyrics for supa lupa dupa super your life don spoil and you go cough blood 🩸


















