promoter, marketer and a peceful minded person full of fun✌️

Joined December 2022
I am a magnet for wealth and abundance flows to me effortlessly from multiple streams. Every door I need open is already open. Favor follows me wherever I go. My cup overflows. There is more than enough for me and everyone connected to me. I affirm.
567
1,826
179
5,863
88,622
Who is her dad 🤯😂
344
4,358
208
22,835
262,938
Favorite: Budweiser (king of beers)❤️
67
The person way follow you up casket for club fit still follow dem go buy casket ⚰️for you, be careful
31
Any argument way don involve “ Do you know me, I no dey argue again.🤷
33
The beautiful ones are not yet born, so una sister’s, girlfriend’s and side chick’s come be Waytin 🤷
34
Happy Sunday to you all Most especially to our brave soldiers Ronaldo 7.5% VAT Chukwueze Victor Osimhen Binance Nigeria Limited O.B.O XXXTENTACION #SLENGA
48
174
8
820
174,558
"20 USELESS FUN FACTS YOU SHOULD KNOW" 🤦🏾‍♂️😂😂 A Thread 🌚 No. 20 will shock you I promise. 1. Hippopotamus milk is pink.
104
958
75
3,395
651,484
You dey for Nigeria still dey vote APSEE and u still be Chelsea fan, suffer no dey tire u
54
I be good person na just your brain dey deceive u
32
Try dey change am for people because if u no change for them, Otilo.
23
Which wan be “come make we go gym” you go give me food😒
39
FEAR that gender way kill the person way kill LOIN…🙏
31
Big respect for people way no no Waytin dem go chop today or tomorrow but still believe say hope dey🙌🙌🙌
25
No keep chair for anybody if you see chair sit down first…
23
Some people dey survive on “my bank is not opening, later I will”… ….God Abeg🙏
1
27
Only you get ulcer and u still broke. God help u!!
22
Soso don tire to the take pain 💔💔😭
1
25