_100 retweeted
Better to date girl wey still dey her papa house than to date the one wey Dey live alone.. you no go know how many epon dey trespass her premises
_100 retweeted
You no go believe wetin Dey bother girls 😭🤌
Some of them Dey enter depression if them never do hair in a month 😂😂💔
Thank God say I be man o
_100 retweeted
Once you start dealing with women who aren’t damaged or in survival mode, you’ll actually enjoy women.
_100 retweeted
Before some women go see husband ehn.. life too hard, marriage no dey for boys head again
_100 retweeted
Na both genders dey cheat.
but u no fit hear say man cheat on him babe because of iPhone or because him dey crave sharwama and parfait.
It's always the "independent" gender.
_100 retweeted
I bought 4 shock absorber with tears in my eyes today. Make I first see any babe for my dm Dey say na car sex be her fantasy I go wear am 500 for face
_100 retweeted
Out of over 2 Million players since football started na only you retire 3 times
Out of over 2 Million prophets na only you promise ucl to camp nou
Lionel Oladips Odumeje of Argentina 😭
_100 retweeted
Lmfaoooo e be like dem roll out some boys recently wey their job for twitter na to instill trust issues for men mind.
The real “ur mind no go touch ground”😂