So i came online on the Lagos Life app midnight cuz I was busy with work all day just to find my virtual fiancee crashing out and moved out of the houseππ
#lagoslifegame #lagoslifeapp
@LagosLifeApp
SAMUEL retweeted
Please allow us decorators personalize our designs and be able to re-use as many times as possible for our different clientsβ¦. Save us our time so, we get to explore other experiences in the game not just work work work @LagosLifeApp
Omo B for my Babe oo π©β€οΈ and S for @Shalom_HeyEliy β€οΈβ€οΈβ€οΈ
No worry I no forget the team
L for @LagosLifeApp
Single me for real life just dey chop love inside game π
I will be giving a tour of the house soon..
Like I no understand ooo
@LagosLifeApp
Since I don dey call una out, to reply na issue ooooo ππͺ
If I post say I do wedding now spend money una go carry story post π―π
How the Whole of Today, nooo just imagine na... 12 billion naira investment nothing to show for it...
If no be for @BlaqBonez wey just dey feed me good music π₯π― wetin I for choppppπ©
Client just paid me 10 billion to decorate his house.
@LagosLifeApp B3 fast with the updating abeggg... I have clients waiting
..
And @Shalom_HeyEliy I love youβ€οΈ I don develop skills cuz of you and my always indoors are now exciting π©π―
E get when uou go come dey ask yourself, "AHBI NA BECAUSE I NO BELIEVE IN GOD NA EM MAKE ALL THIS THINGS DEY HAPPEN TO ME?"πππ€£
I talk am say I go buy this CAR this YEARππ―π©
Fvck my Enemies I dey POLANCO like this ππ€π
Date girl wey be say if she buy something for her self you no go shout "WOW!!! WHERE DID YOU GET THE MONEY FROM"π€£
Your girlfriend, emi ni baby αΊΉ" β Just like @BlaqBonez and @asakemusik talk am for Chanel, na so some of una babies dey my DM dey beg for love. Make una hold your property o! ππ
SAMUEL retweeted
Replying to @TheDamiForeign
Life is deeper than using someoneβs near death pain to mock them, you will learn life with this one. Hold on tight to what ever you believe in. God be with you.
SAMUEL retweeted
But una Sabi sey @BlaqBonez drops the Summer song of the year.




















