God child...Footballer for @arsenal soon.

Lagos, Nigeria
Joined February 2021
Bukayo87 retweeted
No be the same midfield u use play dem Real Bethlehem and Getafe 😭?
This PSG no good Na my midfield no complete
25
97
2
490
9,643
Ronaldinho il a du crier devant sa télé😂😂😂😂😂😂
282
6,714
614
49,759
822,688
Bukayo87 retweeted
from where Doue play that shot, keke man wey sabi you go still collect like 3,500.
38
275
16
2,148
20,890
Bukayo87 retweeted
i don dodge 1 billing today, remain 1 more before i go know her true colour
27
69
1
620
10,874
Bukayo87 retweeted
Raphina been think say na racing santandar 😂 Blank for me jhor😂
5
17
96
1,215
Bukayo87 retweeted
“Barça would have beaten PSG in that final.”
31
1,622
30
14,087
94,401
Bukayo87 retweeted
Joao Neves, Vitinha and Fabian Ruiz vs Pedri
112
645
39
4,158
55,720
“11 wins in 11 games” Because you dey play Oviedo and Volcano you talk sey you deserve Ballon Dor 💔
230
1,960
83
10,526
119,215
Bukayo87 retweeted
Today I feel French, Ici c’est Paris✨🇫🇷
26
661
13
5,934
69,319
Bukayo87 retweeted
If you like no play haram when you wan play PSG
15
44
1
244
6,227
Albert Einstein never calculate Wetin i calculate this morning before I fit buy kpo 😒 I quit abeg
52
274
14
3,741
86,581
Bukayo87 retweeted
Anybody wey still think say na Because of too much REST PSG dey dominate Europe na very pathetic Liar.
60
264
37
3,068
84,362
una wey dey snap food dey try, before i remember say I wan snap e don remain 3 spoons
135
291
4
626
5,230
Bukayo87 retweeted
If Barcelona Defeat PSG today, let me never give birth in this life.
840
688
244
4,330
142,409
Bukayo87 retweeted
E score e comot field go celebrate 😂😂 Dem load am 2 more.
239
2,381
133
17,436
213,931
Bukayo87 retweeted
you no fit dey love woman, make she dey love you back. e no possible for this generation. she gats dey love another person bro.
30
46
1
78
1,303
We want results without consistency. Starting and stopping keeps killing our momentum.
Why do most of us long for results when we've only put in half the work?
4
4
80
Bukayo87 retweeted
Keep your life private for your sanity
I don’t play about my private life because, honestly, it’s the one part of me that still gives me peace and keeps me going. Not everything needs to be shared with the world. Some things are meant to be protected.
4
18
35
524
Bukayo87 retweeted
Exclusive book extract: a few months before joining Arsenal as head coach, Mikel Arteta came close to accepting another managerial position: Newcastle United. More details on that, plus a story about Chelsea attempting to hijack the Calafiori deal, here: telegraph.co.uk/football/202…
29
281
25
2,240
205,790
Bukayo87 retweeted
first time woman spend money on me,I nearly tell her to sleep with me bro 😭😭
36
467
11
3,703
33,752