Pinned Tweet
Make u dey push 35
Title race you never dey
Beat Spurs for final - No
Oya play UCL Quarter Final - No
Oya win UCL Knockout game - No
Make Balloon'dor top 30 - No
Oya Beat Ave Maria and Santa Maria win league title -No
But you Sabi finish 15th 🤣
But but you better pass kdb😭🤣
We should revert to how we played Kane last year just stick a CB to him
But Konsa is already on a yellow will be so difficult to do
"Como go tell me why him qualify" 😂😂
Bayern go explain why dem no sell Olise give Madrid for me
Atletico go explain why dem no sell Alvarez give Barca for me
Sporting go tell me why dem give me
Amorim
Villarreal go explain wetin happen for that Europa league final
Como go tell me why e qualify
Leipzig go explain why e beat him for house last time
Roma go tell me why e no buy Sancho
Make sabah go tell me wetin e day find for champions league
😂😂😂
Replying to @8letterwords
same brighton paste you 3 goals unreplied this season. you no get shame? 😭 nobody don beat me 3-0 this season bro 👍😹
Messi actually fooled saw him in this preseason Tourney and genuinely thought it was over and he went and did that in the WC
Demon
Lmao🤣🤣
"I see why ppl hate Arsenal fans" 🤣🤣 because him believe say we go beat Barca
But you dey preach the exact opposite x🤣🤣
You dey even call us insufferable after we ended a team's 11 game winning streak because we dey give am to them
The irony 🤣











