
#Next Rated #Dream chaser #Artiste #blogger #Industrial_physicist #Arsenal♥️🤍 #Kmcap #bookin,collaboration,etc [email protected]
Abuja.Nigeria
Joined May 2012
- Tweets2.9K
- Following1.1K
- Followers1.2K
- Likes6K
Morgan to rice : u say u be my guy and u dey look me go Chelsea and u no do anything.. u be bad person
😂😂😂
Notin pain me pass say una go dey discredit person hard work attribute am to another tin. E dey muse me walahi 🙄
Una dey confuse #verydarkman o.
Which one him go enter Nw ?
#Davido vs #wandecoal
#Okocha vs #ronaldo
#Blackbonqs vs #Odumodu
Alright some one Jst contacted me..😂😂😂
For 2026 ??
Abi hw e take talk am sef. If she no f**k o, if she no s**k , who go pay for her wig n hand bag? 😂.. u get all dat OT bt u tink say the person ur with is with u ( in @BlaqBonez voice )
Dem tear gaz am 😂
#خان_کی_واپسی_ناگزیر_ہے
Omoooh.. so after all the hustle Elon musk change pattern 😒
Omob the struugggleee... Oooh .. chimmmmm... #furry
E get dey life style dem go introduce ur understanding girlfriend to
She no go dey understand u again 😂
#fyp #KMCAP #viralreelschallenge
Today we gone be talking bout love..
What is love...
Omoh leave love ooh . Abeg who get sure oods 😂😂 #FranciaEspaña #EspañaFrancia
Not a big money thing bt u can earn..
Get in
swagbucks.com/profile/r_DJdB…
Use strong #VPN ooh









