One of the best feeling in life is to discover a song that perfectly mirrors whatever it is that you’re going through in that moment
Our map needs to do better fgs.. Like how hin no fit tell person where Pablo hide hin money abi him burn am all before kpaiing? 🤔
Nobody deh update us how things deh go for their relationship/marriage again. Abi all of una deh single now?🤔
You go deh hustle to make am, and one person go carry wetin go change your life for hand like is nothing . Mtcheeew😤🤧
No deh allow person wey deh owe you fess see u hide. First am hide, when hin pass catch am. No shout oh, just carry am go one corner, beat am wetin no good.. Like how u go deh owe person get mind deh live?.. Nonsense 🤧
I been wan quote bible verse give person, but the only thing that comes out of my mind is “isee” 🙄God is that you? 😖😒

