You're obviously the one lacking peace of mind at the moment. Small fews, you don provoke dey write epistle.
Replying to @ekibabby @Lifematician
I greet o boss, abeg komot the baby wey dey your name make you for no dey meow the masses.
Dropped my car at the mechanic this morning to replace the wheel hub and decided to use public transport to do my running around, let's just say that I will not be doing that again.
Tfare reach to buy 10 litres of fuel of which I for no use pass 4 litres if I carry my car.









