Pinned Tweet
My new single "Squad" is out everywhere now let’s tap in and stay locked in ⭐️🥳🔐
Listen here : ditto.fm/squad-popzee
Popstar ★ retweeted
Person go post better thing or post about the music una no go engage na when person post rubbish, imagine people who we follow each other but has never engaged in my post before commented because i posted something very crazy today 😂😂 una dey try
All the people wey whine me this year, played in my face one way or the other na God go punish Una papa foolish people.
You be my guy you're pushing your p, i dey like, comment and share your stuffs it's literally not hard at all, you go get wicklo to return same energy,but Wizkid wey no send your papa go post in under 1 minutes your ass is in the comments
Everybody know what they're doing sha
Person go post better thing or post about the music una no go engage na when person post rubbish, imagine people who we follow each other but has never engaged in my post before commented because i posted something very crazy today 😂😂 una dey try
I lost it and I really love this speaker fuckkkkkkk 💔💔💔💔
This is like the wrong time to lose this speaker














