No be everything serious.

Joined September 2026
If you are her spec,the main guy don't want her if you are not her spec she loves another guy
4
17
1
61
1,058
How well can you recite state and capital now
2
5
8
95
Word
Replying to @Emarged
“I believe that love is the answer but you ought to own a handgun just in case"John Kennedy
4
6
88
Una don know now say no be by twenty elements abi
1
5
9
78
I fit adopt an 18 year old girl as a 25 year old from an orphanage Pls just asking
4
5
8
87
You want me to feel bad for not believing you lied to me🤣🤪 Women
2
57
Oya I don wake up good morning
4
6
20
241
Perseverance
1
6
7
120
Those WEY them born for Feb 29 How dey take de celebrate their birthday
1
3
6
95
As I be foreigner I wan ask wetin de sup over there for Nigeria self
2
2
7
86
I be foreigner
1
3
7
67
My blue tick de under review b4 una think say I don broke
1
5
60
God of banger tweet locate me
1
2
37
Omo senior man don calm down de wipe garri
1
2
7
199
Omo past your aza come
1
1
5
113