𓆩Aj𓆪 retweeted
By the way
You opened yourself to trolls by saying I am opening you to weirdo
You brought upon yourself your greatest fear
You ruined your day with your own hands
I come online con dey see my 2 main gees from secondary school @UrglyGramm and @fimlex2 dey fight and e dey pain me very well, cus I no like to dey see my guys dey fight.
And guess wetin dem fight over 🤦 ?? Just guess



























